ads

Funny Lyrics: Harrysong Ft. Jose Mourinho – Reggae Blues Remix


Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho Chorus Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d points n score d goals (d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull (d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu! * Please this is just a joke, don’t take it personal ooooo